Monday 24 October 2016

See as Keke Marwa driver turn young girl to s3x machine

Lagos Police don arrest one Marwa driver, Dada Azeez because sey him kidnap one 15yr old girl come turn the girl into sex slave for Agege area.

Ycee self don join Davido and Wizkid for Sony Music

This na betta good news for my boy Ycee as SONY Music don sign am to join OBO and Wizzy Baba.

Kwara State use mago-mago comot N33.6bn from LG account – NULGE

 


The NULGE wey dey Kwara dey accuse Kwara state government say them comot N33.6bn from the money wey dey inside the account of 16 Local Governments for the state.

Imagine Maheeda the nudity model dey celebrate Wedding Anniversary



Maheeda wey all of know say she be bado for nakedness don show us say she self get conscience.

Ganduje dey threaten Kwankwaso say he go probe am

 


Governor of Kano, Dr. Abduallahi Ganduje use him mouth threaten he go probe the administration wey come before him own, that is he go probe Kwankwaso be that.