Tuesday 18 October 2016

From Niyi Adekoya



My name na Niyi Adekoya. Join me on my blog make you feel yaself.

I am an original product of Performing Arts in the University of Ilorin, and Adeola Oduta College who is madly interested in sharing vital information. This creative blog is born out of my passion for all forms of infos and my love for online business, plus I love to share my infos using the naija based language, Pidgin English.
 
In short, make I switch...
You see, me I like betta betta things for my life. On top this blog, you go dey get betta betta daily news, entertainments, comedy wey go make you laff so tey you go wan shite for body.
I go still dey bombard you with business ideas wey go dey help you know how to make legit millions for this Naija.
Me I no get sweet mouth o, I believe say you go dey use your eye see weitin dey by yaself.
 
 

No comments:

Post a Comment